R Kelly Ft Wizkid Song Download
-
Nice 1 aro wizzy, u no be like people way dey steal oda people song and use dia papa do juju
-
u are a fool 4 dah comment…u keep quiet wen u av got notin of importance to say…
-
u don't have the real proof before judging.
use common sense -
A fool @ ur age,is a fool 4eva
-
Jokes and beef apart wizkid as done well in his career buh I must confess d music is far low than d expectation. I rate it 40%.. Imagine d request on radio is not even frequent buh its fair not bad.. Congrats to him
-
if una no know wetin to talk, go to hell!! nice jam!! f**k haters. if u hate dis track u be #ibile
-
if una no know wetin to talk, go to hell!! nice jam!! f**k haters. if u hate dis track u be #ibile ……..
-
-
-
-
The beat is scanty, Naija is d best wen it comes to dis kind of music…..imagine der are African percussions on dis beat…..do you need beats? Ff on Tt @Iam_xplora
-
The song's Ok
All credits………. -
Baby I love the way you wine I just wanna thank you
-
-
Jokes and beef apart wizkid as done well in his career buh I must confess d music is far low than d expectation. I rate it 40%.. Imagine d request on radio is not even frequent buh its fair not bad.. Congrats to him
Nice one Baba Nla keep moving, sail faster, Non stop Vibeing your Fans gat your back
-
Walahi #speechless cos i gat notin 2say just roll up dude #bestinafrica a whole
Wizzy u b baba nla won jor…I rep starboy…i jst want to tank u…..call me mr.lover
-
Your mama toto dey smell…
-
first to download
nyc one wizzylion rep ##team starboi##
always on top
fuck ybnl, mavins
Omo na me first download nd coment d song mak sense bad
-
Go take am collect ballon d'or for January
-
Lafs… Make e knack am join Grammy award too
-
Great achievement for wizkid
WizKid don go o . . . I salute you o o
International Wizkid. kul men I feel u jooor.
nyc1….#teamstarboy….yaaga.
Gud one 4rm R kelly nd wizzy
Am downloading dis song bcuz of R. kelly
-
Na wu ask u question now?!…..#TALOBIELEJO#
-
-
Just download and listen, thank you
baba nla,never disappoint..chai
starboi noni i just they feel u….
all way gbazki to my number one surulere hit man
end time Kelly ft end time wizkid
end time sond
-
And end time spelling from you
Wizzy eleniyan. The combination was awesome. #$crewBiafra
Guys hope it is nt Dj mix? Cux am already feeling d heat b4 downloading d songz
Wizzy d killer mazonia…give them left and right eleniyan starboy.
Awesome… Keep it up wizzy
just wonna thank u…….dope one bro
love this slow jam slow and steady .. rate it 7 out of 10
Wooow, can't wait to listen to it
Lol dis music is dope wow wo say Wizzy can sing eh???
Fine music no dey again
i don't know what to compare it with
let me say 12%
trash… and dey go dey abuse king badoo….
Wizkid eleniyon, I'm proud of you
Wizzy de ogo de,show dem more dat ur gbedu is spiritually from anoda Side!!!five awards awaiting u at headies nite…
wow…..best….first to download
dope track… nice one wizzy
Wizzy baba nla, I dey feel u nigga
wizkid carry go you better pass them joor apart from god who is greater than you nice colabo
Interesting can't get stop tired of listening to it ova nd ova again
Nice one wizkid!,CEO of starboy ent
Wizy baba, jeun lo. #babanlaWon
I fink wizkid… Deserve's d best cos the dude is working hard… Thumbs up to wizzy and Kelly.. Nice collaboration.
cool music from baba nla and rkelly.
wizzy always bettar than nigeria noise maker who called him self rapper looking fr people music to steal to make album every year ….wizkid carry go joor no send them
wizkid go fin wetin ų go de do abeg.music no fit You again……
naijaloaded d music mb smalll o i dy xpet like 200mb na
never expected dix kinda song from dix 2 best……turn by turn ….guess r Kelly turn done pass
wizzy spoil the music see his voice like primary school boy mcheeww
i see
ma nigga i see
i see yu wizzy{chorus for u}pls change your name to waizkaid
Who be this bitch niggas with end time shit……nice wizzy and r.Kelly….
But can't stop playing bend down pause… wizzy murdered it
Weda u like or not R kelly featured wizzy, n dats cus R kelly sees d talent n d yung chap. #teamwizzy #starBoy. Nice one bro.
Post ma commmmmeeeennnttt nww
GOOD MUSIC………….. #R.KELLY #WIZLION #BABANLA
Weda u like it or no R kelly featured wizzy n dats cus he saw d talent in d yung chap. #teamwizzy #teamstarboy. Nice one.
No be girigiri …. I feel ham music na jejeje "kilo daaaa le #yaahga
Its a good thing an icon like kelly would consider having a hook with wizkid.. For that, I must say big ups to you. Apart from that, uhmm..#stilllistening
Wizkid u won do like 2face,,u r more dan dis nownn,dont allow ur fans to rubish u….
Did total rubbish I am one of wizzy fans but dis is not music just rubbish when I first here yaya ya ya I thinks it was an amazing music!!!! Fuck u wizkid
-
U are mad .u not a fan 4k off @ u easy…….
Which kind song b dis one nw…
International doro heheheheheb
If they were kings i.e Davido is rulling Africa while Wizkid is rulling the World.
Wizkid u re a gud artist buh remember no body is d best,jst keep prayin 4 more better inspirations.kos dats my prayer every day 4 my self
Mhen for d past october wizkid has been featured in diff songs from anoda artiste…most expectially international…
He is indeed d best
Baba NLA won… eleyi dope gan ni…. Team Wizzy all the way… Love Y'all!
I Neva hear am oooo bt I blive in u wizy baba nla w
on
ABEG GUYS IF YOU HAVE ALREADY DOWNLOADED THIS SONG, PLS DELETE IMMEDIATELY.
IF U ARE YET TO DOWNLOAD, PLS DON'T BOTHER.
SAVE UR DATA. IT IS NOT WORTH IT.
REMEMBER I TOLD U SO!!!
-
Enemy of progress, u be babanla werey
This is refix jor make unna shine unna ear o, no intro nothing rubbish refix toh fi oju han
R Kelly did a freestyle alaba boys awon ole refix ham gbam,,, for u to confirm it search it online then check it out from dah intro it's obvious it's a freestyle,Observe how this guy entered dah instrumental dem mumu dey comment rubbish,, , I'm not a hater buh I'm just saying dah truth this track is a refix gbam
-
Its such a pity that u don't even know what's going on in town, despite the fact that the likes of Naijaloaded is at ur reach. Even if e can't hav access to Instagram or twitter cause even R. Kelly himself upload the Album tracks on his Instagram page and same as WizKid.
R Kelly did a freestyle alaba boys awon ole refix ham gbam,,, for u to confirm it search it online then check it out from dah intro it's obvious it's a freestyle,Observe how this guy entered dah instrumental dem mumu dey comment rubbish,, , I'm not a hater buh I'm just saying dah truth this track is a refix gba
R Kelly did a freestyle alaba boys awon ole refix ham gbam,,, for u to confirm it search it online then check it out from dah intro it's obvious it's a freestyle,Observe how this guy entered dah instrumental dem mumu dey comment rubbish,, , I'm not a hater buh I'm just saying dah truth this track is a refix gba
Guys make una learn to say the truth, this song na rubbish, trash and wack.
hmmmmm speechless* thumbs up R kelly n Wizkid….nice jam
one man foods is anoda poison….certainly nor everybody will hate u n not everyone wil love u dats it….
Still downloading, can't wait to hear it
@Eko U b nincompoop nd hater… d art work of d album was release nd the track list..Baba nla nd other artist feature on it were been confirm on the track list..so go back to ur Google and search for d picture of d art work and track list THE BUFFET.. STOP been hater…
mehn d song try wizzy added the song life..just replay the song like 4 times..u wil feel d dope.wizzy is my favorite..
f*ck!………wizkid sucks…….waste of MB
E no go better 4 WIZKID, wytn he dy sing nw
Its such a pity that u don't even know what's going on in town, despite the fact that the likes of Naijaloaded is at ur reach. Even if e can't hav access to Instagram or twitter cause even R. Kelly himself upload the Album tracks on his Instagram page and same as WizKid.
Wizkid the Master of African Music
nice song.Feeling wizzy die
D most annoying song of 2015, I don even delete am before I dey comment r Kelly fall my hand die
Just download and listen, thank you
D worst song ever even upcoming producer like me no fit produce dis kind nonsense
Wow! Wizkid is now carry 9ja 2 next level in industry and reping us cos its so amazing dat american artist ft 9ja artist not 9ja artist ft american artist #tankGod
R.Kelly murdered the song as usual. WizKid tried. Of course its not easy to stand before d pied piper of RnB and sing. He just need to improve on his tune of voice coz its not sexy like that of R Kelly. My opinion tho.
Wow! Wizkid is now carry 9ja 2 next level in industry and reping us cos its so amazing dat american artist ft 9ja artist not 9ja artist ft american artist #tankGod.
U are a big fool to condemn this song berry boi this song dope die.. U nor get future nai make u dey hate on people
Fuck wizzy who send your wack music!!!!! Ybnl all the way
CARRY ON WIZZY ELENIYAN U KILLING EVRY BEATS,SMALL TYM NW HATERZ GO TOK SAY U DEY ILLUMINATI NA Y R KELLY FT U
Some mumu no hear music first b4 dem go comment wastin of mb, mtchew dj mix
O boy dis guy na real babanla o great achievement up star boy
wizkid boss i feel you die na ogun go kill haters
wizzy Eleniyan.
….. hope u charge am wella
dope song baba nla……wizzy
Nobi dis song I dey xpect 4rm wizkid nd r kelly buh anyway tank God 4 dere life
wizzy whiz lion u too much oo afta me na u
If una de listen well, una for know say this song Don. Tey wen dem record am… this is old but R.kelly needed to include in his recent album because he has already done his work and besides it's been long,but wizzy still deliever
wizkid is a artist that I no respect, but to be fact dis music if wizkid is not in it, he did not blend at all
This is a big Jam plz support African music. Wizkid is reaching out to the world from Africa. This is a great combination of talent. #certified single baba nla was on it.
what kind of useless song is this, make Kelly go sleep jor, e just downgrade our own boy wizzy, wizkid is a star, d sound quality sef get as e bi
Dope collabo.wiz #baba nla ur d man and respect to #baba kelly
I'm totally disappointed, wizkid help the song die, make Kelly go sleep, let the upcoming raise to mainstream
Wizzy baba nla always on top feeling u dude
rubbish song wizzy no sabi sing again
Bitter Truth… Wizkid didn't performed well in the music..
but, that doesn't mean I hate him… I love the collaboration…
R.Kelly x Wizzy.. It's good to see that.
The music be like up coming and wizzy na one style artist no creativity anymore hope kiss take over
Buy it sell it if u like u no like wizzy na world best
Wizzy baby Baba nla won, star boy will dey fill u jare
Dellyma u dey crazy, post ma comment na
If r kelly to ft wizzy dat means ur teeth correct die….I downloaded d song b4 listening to it..my number naija musician
Wizzy killed d song bt d song is rubbish lets say d fact. Wizzy jump in nicely wit no pidging cus i was xpectint sumthing like dat, kudos to wizzy
Chei!!! dz song seem 2b d wackest ave listend 2in recent time.mtcheew waste of mb mehn
Etcetera must talk about Dis,,,
D song almost pull of my knee cap.
D song almost pull off my knee cap.
Y cant haters fink 4 once babanla wants to piti african music by takin it 2 d world n u r conplainin of waste of mb who cares. Na wa 4 una o#tyga&wizzy nt int collabo
iconic wizzy ..well done wasn't expecting that anyway
dope song nice one keep it up
lol D song is hard 4 wizzy / anyways u b babanla
end time speechless waiting de dey sing
naijaloaded abeg comot dx wack and nonsense song frm dz site jjare….m a wixkid fan!!!…buh tu say d fact,,,,music has left wizkid a long tym ago…wizkid z now wack….it z berra fr wixkid tu juz gve us street jam bfre all dz stupid wack international collabo im dey du wey no mke sense….
Wizkid you be baba nla, God bless you
Wizzy BABANLA… U kild the beat boss..
This song is purely rubbish am crying already for wasting my mb
-
Lolz…bad belle…nah the cry go kill you
200 comment nanana,wizzy wizzo
omg! ?????????rubbish,is it necessary or by hook or crook to sing ni iiii?
Dats y many people no dey prosper 4 music industry n d upcoming, bcos of dis stupid haters any music frm d person dey don't lyk dey will say he's singing rubbish dis also happened to my bro n i bet it with u, u are giving 9ja music artists bad image so u beta change 4 gud
Nice bro, you're mouthed….wizzlion
God will destroy does pple that said dis song is wack what do u knw foolish pple wiskid is on point nd will always be if u like talk from 2day till nxt year wizkid is still on point fuck haters dem no de appreciate there artiste na to de beef am dey sabi wack pple haters. Nice one wiZzy baba nla
Him done talk am b4 if I look to the left dem go talk if I look to d right dem go talk abeg leave story dem go talk haters wereeee dem no wan see successful person na why foreigners dey go pass una
Wizzzzzzz you are too much, i day feel you my bro. I thank God for the gift he gave to 9ja, onelove never judge
js downloaded d song best Eva God punish all of u saying otherwise, go sing ur own….#ediot haterz
I Have never placed a comment on any song in this site..but I would do…cuz this sing is total rubbish *I just wanna thank you *
Thank you for wat? to who?….for a lady jumping on him or wat.. for the wine,for the a** …I think people should listen to music very Well before posting any comment.. it not about the celebrity… we should make meaningful things out of music.#ALLTHEWAY9JA
I Have never placed a comment on any song in this site..but I would do…cuz this song is total rubbish *I just wanna thank you *
Thank you for wat? to who?….for a lady jumping on him or wat.. for the wine,for the a** …I think people should listen to music very Well before posting any comment.. it not about the celebrity… we should make meaningful things out of music.#ALLTHEWAY9JA
nice one baba nla fuck haterz
Wizzy yeyeye Kip-it up.Lik u
This song will be in the billboard hot 100. Wizkid is going to go far. Just watch and see.
Wow dix guy called wizkid always make history, I knw some haters wil want to photocope l.A.X I see you on the beat thumb up starboi finnz.
Ride on starboy wizzy, i gbadun u die
wizzy u are the man keep on representing us we are proud of u and samakpe R Kelly for and tell him I love his daughter
Wizkid murdered R.kelly on the track.. That's all I hv to say
go and download Danny S ft Small doctor Oyoyo
Say wizzy ft r. Kelly vice versa, don,t make the song nice, wizzy this is truly wack. #WACK
some pple never even listen to d song… dey don drop comment… funny heads
baba NLA u too much,notin do u,keep it on,none stop,
I av a question for u naijaloaded admin,WHY IS IT THAT YOU GUYS DON'T UPLOAD INTERNATIONAL SONGS THAT DOSENT INVOLVE NIGERIAN ARTIST? Fast answer pls……….
-
Mr Vonn from the name 'naijaloded' you shd understnd dat d website is build for Nigerians n Africans all across the world. basically deals wit event, news, functions, music and videos by Africans/Nigerians for African/Nigeria Audience.
I neva hear d song..but I no like kam..
Nce song wizzy,u re always d best
Wizkid is "THE MAN" keep it on dude n let dem hate cos dat's wat keeps u going. Love ya…
@ vonn, that's why this site is NAIJALOADED not AMERICALOADED or EUROPELOADED
-
It doesn't mean,is it not a worldwide website
naso go be,wizzy baba nla don be ontop with biggest stars.nice song
Itz ghud 2 c u perform with a 1 tym us best r and b
honestly dis two guy (Kelly n wizzy) can do beta dan dis….d song ain't bad but is just there…..congrat to wizkid though am sure R.kelly saw d talent in u b4 banging a tract with u.
Lols to show say wizkid na babanla, nw nw comments don reach 300, na record oh, 300 comments in 30 seconds!!! Oya Makinde put am as record o lmao!! Fools without MB where quick to jump and condemn somethin wey dem neva download!! I love haters cos de r also downloadin n sharing!! If yhu know wizkid isnt singin again den y waste ur tym download?? U nid brain surgery,! Wizzy wizzo u b international doro joor, anybody wey hate on u go de alive to de see you break record! I hear say Jay Z wan feature u sef! Dis song na 9/10
If I no comment na sin cos dis song too #SWEET walai always on repeat, even my ringtone! Na one of go caller tune nw sef, chaii anybody wey say dis song no make sense na pure JEALOUSY dey worry am
If I no comment na sin cos dis song too #SWEET walai always on repeat, even my ringtone! Na one of go caller tune nw sef, chaii anybody wey say dis song no make sense na pure JEALOUSY dey worry am seriously
av been waiting for dis song….waiting for ur EP and Sade video
wizzy baba i see u oga nla
some fools say dis song no sweet D tin sweet dye
Baby I love the way you wine I just wanna thank you
Omo c haters aw dey many ,d guy is talent he z d man,weda d song interesting or its nt interesting ,w
izkid is making more archievement in d industry dan any other artist
Wizzy 9ice job kep it up#
I see u baba nla wizzy ' u 2 much
i see u baba wizzy nla " u 2 much
You have bn doing guy 4rm begining may u end ur mission wit gud.. Na gud job
Nice one baba nla star boy
Nice one baba nla star boy i just wanna thank you
stp fakin all ds sh*t man****Rkelly no sabi u jooor…na mixtape joor
wow Wizkid broda..big up ….Big bro R.Kelly also thanks u very much….Jah bless
nice collabo nice song up wizzy
Hmmmm Wizkid Babanla…The sky is ur limit…#BUKMrCampus.
wizzy baba….I see u.kip it up.more from u
wizzy baba nla u don blow scatter. only dat heading R. kelly ft wizkid mean everything
Downloading……… Stnry boy I see u baba nla u nau frosh u knw be smellos
Wizkid I always feel all ur song
I love u wizkid I always feel alright anytime I'm hearing your songs
Sight u wizzie tiger……..baba nla won…..final
As far as d money dey pay.Dat person wey dey talk rubbish abt badoo, thunder fire u cos u are a bastard. Wizzy baba nice one jawe. Dope noni…….
Aro wizzy.Aro na aro keep it up I luv fix song
Na ogun go kill u at Arro
Keep the fire burning,keep the flag flying ….star boy
So you people knows good music, one of you condemning the song should try jumping on a track and see how it is when you've recorded 100's of tracks in your lifetime…..ingrates
So you people knows good music, one of you condemning the song should try jumping on a track and see how it is when you've recorded 100's of tracks in your lifetime…..ingrates #betanigger
U wil kep on juldging rubish, notin stop him from being whome he is.
Una dey talk too much go n sing make we c hw eh
go be
naija d only country dat ar professional in beefing pple progress,go abroad they dnt beef progress,they plan to do better dan ur progress,but if na naija dem go use mouth n juju bring u down to their level mtcheeeeeeew
Wizkid is d baddest,but my nigga we are expecting your hit wif chris brown, you promised us that earlier.shine onn!!!!!!great wizzy [email protected] nla won#starboi tinz#yeagahhhhh!!!!!!!!!
Shine on star boi.still waiting for your hit with chris brown#ElENIYAN#Baba nla won
Na you owns everybody jawe wizzy wizzy eleniyan
infact wizzy u try I no believe say u no try rich dis stage keep it up ma nigga
WIZZY..UR VOICE IS SO DOPE..MEHN U TALENTED..NICE MUSIC…
WIZKID MAKE ME PROD OF NIGERIA MUSICIAL
wait …..iz lyk wizkid is scared to sing in dis one…..cuz hez voice sound sum aw…..anyway e tried…. buh not wah I expected
Nyc one bro….to get featured on r Kelly's album is not a day job…..notin buh joy oop….#Baba nla won!!!
dis song na rubbish,wizzy self knw say e don finish my advise 4 am wey e go find another wrk do (I rep my nigga olamide baddo @d top
post my comment na abi u won die dis year
Dis is d jam wizzy u killed dis jam nize 1 keeep it top nt everybody liks u but do ur tin and dont ans ur hates
wizzy baba nla…..the good thing is haters no go bring you down.
Nice idea poor delivery, expected more from wizzy, as this is his bread and butter. But doesn't take away d fact that wizzy is still a baba nla, anticipating the EP.
All the fools that hate this song are just ibile AKA local champions
if una no know wetin to talk, go to hell!! nice jam!! f**k haters. if u hate dis track u be #ibile
Oponu nie..u neva name yersef king u come dey name anoda person…u see dat u are first class fool
Global WIZKID you are toooooooooooo much bro. More blessing Babanla
Great Achievement bro, Wizkid babanla go on. More blessing
Hi really love Boluwatife I can say d reason.I which to b d soon of Boluwatife.
U all beefing and hating somebody's music, go and sing yours. Mumu haters
Wizzy didn't live up on this track. I guess he was star struck by R.Kelly….Poor lyrics.
star boy wizzy to the world. whether you like it or not wizzy remains number one.
Source: https://www.naijaloaded.com.ng/download-music/102365
Posted by: jerrieyer.blogspot.com